MD
MD
:apex_lifeline:
:apex_lifeline:
*Insert Title Here*
PC Stuff

Peripherals
Keyboard: WOOTING
Mouse: Steelseries Aerox 5 Wireless

Specs
CPU: Ryzen 9 5900x
GPU: NVIDIA RTX 3080
RAM: 32GB
Favorite Game
170
Hours played
104
Achievements
Rarest Achievement Showcase
Completionist Showcase
Recent Activity
1,023 hrs on record
last played on 13 Feb
842 hrs on record
last played on 13 Feb
500 XP
1,540 hrs on record
last played on 12 Feb
In her pet cage 5 Apr, 2025 @ 7:55pm 
After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...?
gluttonous wrath 25 Dec, 2023 @ 9:58pm 

caro_a 11 Dec, 2023 @ 10:12pm 

tremorr 9 Apr, 2023 @ 1:48pm 

Ched 15 Dec, 2022 @ 8:15pm 

Tim. 7 Nov, 2020 @ 7:43pm 